Saturday, October 24, 2026
Home Music Naija Chike – Hard To Find ft. Flavour Lyrics + Mp3 Download

Chike – Hard To Find ft. Flavour Lyrics + Mp3 Download

3166
Chike – Hard To Find ft. Flavour Lyrics + Mp3 Download

Chike – Hard To Find ft. Flavour Mp3

Chike, a great Nigerian R&B singer and composer, has released another outstanding fresh new single named “Hard To Find” featuring Flavour.

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!

Hard To Find Lyrics by Chike ft. Flavour.

Yooooo
Two years since I met you
One year dating now
I am ready for forever
Everybody got to know you
Baby you no know say me, I been dey plan to marry you
No be only date oh, I already know I go wifey you
E be like you go tender (you go dey tender o, you go dey tender)
If I start to dey hot, you go cool temper
E be like you go get fire (you go get fire o, you get fire)
If I start to dey cold, you go bring fire

Nwaanyị ma obi di ya
E dey hard to find
Dem no dey see am for road
Nwoke malụ mma na-enye ego o
E dey hard to find
Dem no dey see am for road
She get am for body, she get am for body (nwa m fụlụ n’anya)
I get am for money, I get am for money (nwa ga-eli m ife)

Enenebe enenebe enenebe nwa apụ n’anwụ
Enebebe enebebe enenebe ọ dị ụkọ na mba nwa
You’re my prayers answered
Everything I want
Asa nwa I na-egbu m egbu chai
Awankerere awankerere gbanyelụ fa film ka fa nenebe
Give them something to talk about chai
Ebelebe ebelebe
Gbanyelụ fa film ka fa nenebe
Asa nwa I na-egbu m egbu

Nwaanyị ma obi di ya (Nwaanyị ma obi di ya)
E dey hard to find (e dey hard o)
Dem no dey see am for road
Nwoke malụ mma na-enye ego (ọ kwa nwoke malụ mma)
E dey hard to find
Dem no dey see am for road
She get am for body, she get am for body (nwa m fụlụ n’anya)
I get am for money, I get am for money (nwa ga-eri m isi)

Ịma kwa na m chọkata m chọkata m chọkata oh
Where I go see person wey understand my thinking
Before I talk, she know my feeling
She get am for body, she get am for money (nwa m fụlụ n’anya)
I get am for money, I get am for money (nwa ga-eli m ife)
Ka eme sịa

Download

error: Content is protected !!