Fireboy DML – Bandana ft. Asake Mp3 Download

209
Fireboy DML – Bandana ft. Asake Mp3 Download

Fireboy DML – Bandana ft. Asake

Highly talented Nigerian singer, songwriter, and YBNL signee, Fireboy DML emerges on the music stage with an astounding hit track captioned “Bandana.

Fireboy DML – Bandana ft. Asake Lyrics

Intro
P-

Pre-Chorus: Fireboy DML
Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ‘06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me

Verse 1: Fireboy DML
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly

Chorus: Asake
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)


Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money

Verse 2: Fireboy DML
I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?


Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

Pre Chorus: Fireboy DML
But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ‘06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

Chorus: Asake
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika


Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money

Download

Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
oldest
newest most voted
Inline Feedbacks
View all comments